Light palava
0 (0 Likes / 0 Dislikes)
MILK!!!
MILK!!!!!!
(chattering)
Jiginus: Prophet, Prophet
Jiginus: wey landlord?
Jiginus: Where land lord dey?!!!
Prophet: I see am go out, E no dey house
Jiginus: Ehen?
Jiginus: You get light?
Prophet: Ehn, I get light in my room.
Ehnnnn!!! So all of una get light, me no get light for this house abi?
Lady: Ehh! Oga go and pay your nepa bill and stop shouting... Ahah Whats this?
Jiginus: ME!!!!!!! I talk to you?
(slow motion)
Jiginus: I talk to you? I talk to you?? Okay, all of una, Okay, Nobody go get light for this house!!!!
Prophet: Jiginus! Jiginis!
Jiginus: No call me oh!! I go deal with all of una for this house
(electrocution)
(heart beat)
Guy: e be like say i see am wey fly go that place oh....
♫M. I. Abaga: My head, My belle♫♫
(commotion)
Jiginus: Milk!!
Jiginus: MIlk!!!
(coughs)
Jiginus: MILK!!!!!
(THE END)